Binance Square

DommyFx

Odprto trgovanje
4.6 mesecev
0 Sledite
21 Sledilci
31 Všečkano
1 Deljeno
Vsa vsebina
Portfelj
--
Crypto trader wey survive 2022 bear market Fit survive any relationship heartbreak😤💔📉
Crypto trader wey survive 2022 bear market
Fit survive any relationship heartbreak😤💔📉
Market green small Twitter traders: "We go $100k this month!!" Market: Calm down you dey rush me🐢🐢
Market green small
Twitter traders: "We go $100k this month!!"
Market: Calm down you dey rush me🐢🐢
Crypto dey teach you say: "Money wey no come today, fit blow tomorrow." So.........HODL like say your life depend on am😂🔥🔥
Crypto dey teach you say:
"Money wey no come today, fit blow tomorrow."
So.........HODL like say your life depend on am😂🔥🔥
person dey explain blockchain for group chat Me: oga rest, just tell us if we go buy or run🤷🤷#blockchain
person dey explain blockchain for group chat

Me: oga rest, just tell us if we go buy or run🤷🤷#blockchain
MARKET DEY GREEN — YOU NO BUY. MARKET DEY RED — YOU BUY. MARKET DEY DIP — YOU SELL. MARKET DEY PUMP — YOU MISS OUT. 😩😩😩 "Na your village people dey control your wallet!
MARKET DEY GREEN — YOU NO BUY.
MARKET DEY RED — YOU BUY.
MARKET DEY DIP — YOU SELL.
MARKET DEY PUMP — YOU MISS OUT.
😩😩😩
"Na your village people dey control your wallet!
Ajeh
Ajeh
DommyFx
--
"BITCOIN DEY RISE… SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT"
📈😎 ➡ 📉😩
"Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!"

#CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
"BITCOIN DEY RISE… SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT" 📈😎 ➡ 📉😩 "Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!" #CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
"BITCOIN DEY RISE… SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT"
📈😎 ➡ 📉😩
"Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!"

#CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
🤣🤣
🤣🤣
DommyFx
--
> “No let dem deceive you with all those long candle and chart drawing 🚫
Na discipline dey make you profitable, no be lines.
If you no get plan, your emotions go trade your money 🥲
#CryptoMeme # #BinanceFeed”
> “No let dem deceive you with all those long candle and chart drawing 🚫 Na discipline dey make you profitable, no be lines. If you no get plan, your emotions go trade your money 🥲 #CryptoMeme # #BinanceFeed”
> “No let dem deceive you with all those long candle and chart drawing 🚫
Na discipline dey make you profitable, no be lines.
If you no get plan, your emotions go trade your money 🥲
#CryptoMeme # #BinanceFeed”
Prijavite se, če želite raziskati več vsebin
Raziščite najnovejše novice o kriptovalutah
⚡️ Sodelujte v najnovejših razpravah o kriptovalutah
💬 Sodelujte z najljubšimi ustvarjalci
👍 Uživajte v vsebini, ki vas zanima
E-naslov/telefonska številka

Najnovejše novice

--
Poglejte več
Zemljevid spletišča
Nastavitve piškotkov
Pogoji uporabe platforme