Binance Square

DommyFx

Open Trade
4.5 Months
0 Following
21 Followers
31 Liked
1 Shared
All Content
Portfolio
--
Crypto trader wey survive 2022 bear market Fit survive any relationship heartbreak๐Ÿ˜ค๐Ÿ’”๐Ÿ“‰
Crypto trader wey survive 2022 bear market
Fit survive any relationship heartbreak๐Ÿ˜ค๐Ÿ’”๐Ÿ“‰
Market green small Twitter traders: "We go $100k this month!!" Market: Calm down you dey rush me๐Ÿข๐Ÿข
Market green small
Twitter traders: "We go $100k this month!!"
Market: Calm down you dey rush me๐Ÿข๐Ÿข
Crypto dey teach you say: "Money wey no come today, fit blow tomorrow." So.........HODL like say your life depend on am๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
Crypto dey teach you say:
"Money wey no come today, fit blow tomorrow."
So.........HODL like say your life depend on am๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
person dey explain blockchain for group chat Me: oga rest, just tell us if we go buy or run๐Ÿคท๐Ÿคท#blockchain
person dey explain blockchain for group chat

Me: oga rest, just tell us if we go buy or run๐Ÿคท๐Ÿคท#blockchain
MARKET DEY GREEN โ€” YOU NO BUY. MARKET DEY RED โ€” YOU BUY. MARKET DEY DIP โ€” YOU SELL. MARKET DEY PUMP โ€” YOU MISS OUT. ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ "Na your village people dey control your wallet!
MARKET DEY GREEN โ€” YOU NO BUY.
MARKET DEY RED โ€” YOU BUY.
MARKET DEY DIP โ€” YOU SELL.
MARKET DEY PUMP โ€” YOU MISS OUT.
๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ
"Na your village people dey control your wallet!
See original
Ajeh
Ajeh
DommyFx
--
"BITCOIN DEY RISEโ€ฆ SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT"
๐Ÿ“ˆ๐Ÿ˜Ž โžก ๐Ÿ“‰๐Ÿ˜ฉ
"Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!"

#CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
"BITCOIN DEY RISEโ€ฆ SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT" ๐Ÿ“ˆ๐Ÿ˜Ž โžก ๐Ÿ“‰๐Ÿ˜ฉ "Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!" #CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
"BITCOIN DEY RISEโ€ฆ SMALL TIME E BEGIN FALL LIKE NEPA LIGHT"
๐Ÿ“ˆ๐Ÿ˜Ž โžก ๐Ÿ“‰๐Ÿ˜ฉ
"Me: Omo this coin na heartbreak ambassador!"

#CryptoNaCruise #BinanceMatter #BTC
๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
DommyFx
--
> โ€œNo let dem deceive you with all those long candle and chart drawing ๐Ÿšซ
Na discipline dey make you profitable, no be lines.
If you no get plan, your emotions go trade your money ๐Ÿฅฒ
#CryptoMeme # #BinanceFeedโ€
> โ€œNo let dem deceive you with all those long candle and chart drawing ๐Ÿšซ Na discipline dey make you profitable, no be lines. If you no get plan, your emotions go trade your money ๐Ÿฅฒ #CryptoMeme # #BinanceFeedโ€
> โ€œNo let dem deceive you with all those long candle and chart drawing ๐Ÿšซ
Na discipline dey make you profitable, no be lines.
If you no get plan, your emotions go trade your money ๐Ÿฅฒ
#CryptoMeme # #BinanceFeedโ€
Login to explore more contents
Explore the latest crypto news
โšก๏ธ Be a part of the latests discussions in crypto
๐Ÿ’ฌ Interact with your favorite creators
๐Ÿ‘ Enjoy content that interests you
Email / Phone number

Latest News

--
View More
Sitemap
Cookie Preferences
Platform T&Cs